A man who loves you ,would call you until your phone battery dies 🪫.
Even self ur battery go spoil …
Gift Dey find Quote wey she go use hold body 😂.. no go work 😂😂 u go cry
Sincerely speaking , this country’s level of corruption is high.
Youths on the streets roaming without jobs and the only natural resources (fuel ⛽️ ) we have that can ease means of livelihood and transportation is on the hike in price . No electricity ⚡️ to even write ✍️ about.
Mmesoma ,if you like no go join one serious relationship, 😂…. I mean you Amaka that is viewing this post …😂
You go drop quotes tire 😝..
Ndi-strong women 😂
Who else also noticed that this country’s getting better is in God’s hands 🙌..
No nau, tell me why Spaghetti 🍝 sticks was reduced from 319 sticks to 257 sticks ?
Why 😫😂
There are these group or set of Medical interns currently in my department, they are wonderful … from my view and observations ….. plz take your flowers 🌹. Una dey try no be lie
Na broke men dey pay for love
Cuz u gats prove to her why u love her .
Buh if woman observe say she coming into a rich or self made guy life is an opportunity, she go do anything within her power s💪 to.
But mk una wait o… i do buy for women,I no hate guys buying or gifting o… buh this tin just enter my head now..” na man kill himself for woman , and na man dey carry him money to buy smtn for her telling her say him don kill himself for her o😂..
like e no clear ?🤷♂️
Guy
When u finish internship or house job for hospital, ur eyes 👀 go first blur cuz e go be like dem sack you for work within the First 1week 😂..
But in all, nothing be the thing u go bounce