@Gotham_HER0@Ayomichaelxx U dey compare ur self with champz keh na xr u dey use self Omo na me dey reply una ajeh I fee swr say 100k no even dey ur account 🤦
@Tariwi4f Fan base we de gba na so Lisa and Anita fans give una assignment wey uptill now u never finished am , no worry make rema drop album first be there una go cry leave these app for us