@AsiriPlug@dammiedammie35 U never hear news wey bandits enter military base? ๐๐ una dey make me laugh. If they wan carry am. E no go take them 30 minutes
@Nur_fromX@folushola_obe@itz_Badir@Dr_Afo U dey talk different thing.
The people wey dey do the beheading. Dem do am for live video? U sabi their official page? How dem take share the video?
@folushola_obe@itz_Badir@Dr_Afo Lol. Do they have an official page? Be like na today u start to use social media. They can post it in random groups and it would go viral because people would definitely share it