@ghostmoni111@Blessedchala@yabaleftonline You wey your papa get money wetin u don achieve with ur life, mumu, ppl like ona nai make this country nor fit move forward
Oh God, I pray that you help me build a sustainable , successful and global music career that will change me & my family's lives and I will be blessed to have my music consumed and enjoyed by billions of fans around the world, this will make me really happy oh God I pray, (Amen) 🙏
@Blessedchala@yabaleftonline You dey mind the cow,him just dey Yan rubbish, make him swear say nor be person help am wey him take become like dis today, and the worst part be say some mumu still dey agree with the nonsense wey him dey Yan, choiii
@crayonthis Bro focus on ur career na leave all this talk, at least Mavin still bless ur life, instead of you to dey master ur craft u dey find who you go blame??? Choiii