Who go tell all this okada men say make Dem dey try wash dere working clothes ,i no go fit jump okada finish come still raise nose up like who dey drown
Is better we stop arguing with nigerian Fans ,promoters ,etc and ask for help
Me sef I need record label 🔜
Ghana music is a disgrace
Mek nobody lie you ..
Shouts to Naija 🇳🇬
Ghana ppl too deh like talk with no action 🤣
Yes I have said it ….
@Realnoni4Real Please I'm really in a big mess which I'm trying to raise cash to clear off ,may God bless you immensely as you remember me today 2151233306
Uba
Ogunniyi olawale
@BrymOlawale I actually took my time to listen to the end ... All i have to say to everyone dragging @BrymOlawale and threatening his life over this is "truth is bitter" .... Ōlóòtó ilú nī òsìkà ìlú.