@IsaacOwusu15391@Ayam_Bornbless1 Odwan ur soo called rich artist Dey fear ein money so he no fit host ein own show u Dey come shout , he is always waiting for a company to organize a show so that they pay him he Dey fear say he go lose money make he try see
@RayAnkrah0 Someone wey Dey perform Jamaicans Dey watch am like he be some underground artist ππππ u need a star to get views first it was beyonce and now vybz kartel he canβt do it alone ππ
@ShadrackAmonooC@Ktwentty U can do without stone , ur favorite grow pass stone ooo buh he dey compete with am ππππ u no dey shame u canβt do without Stonebwoy Sia banku
@AmetefeG@RayAnkrah0 With which song ur favorite doesnβt even know the genre he dey do buh he dey claim he does dancehall ππππ most of his songs sef no be dancehall he no dey perform dancehall on stage sef he go wey he Dey sing on God dem dey watch am like some underground artist
@Bruno7139071305@RayAnkrah0 Sm fans and stupidity diierr 5&6 ππππ Sia u wan compare dem fit dey dema country do music and still cashout more than sark Shatta stone and the others combined .
@Mlxtritt@RayAnkrah0 Make he go Naija go do beef eerrrrr u see say fan dey insult davido ein mother or wizkid ein mom before try and see πππu people are funny ooo when last did wale go Naija . Make he go online diss them and enter the country like what the fans go do am errrr
@RayAnkrah0@Ktwentty Which banter again as wizkid talk say dem no go fit fill stadium he go charge 30gh πππ wey he fill stadium. He dey Ghana wey he dey diss them make he go Naija go diss dem der eerrr πππ anka wobeti
@Ebony6020@RayAnkrah0 Fuse makes sense he owns the song the only reason Wale is there is because of beyonce , if not he wouldnβt stand a chance. U think itβs ga songs they use there ππππ
@thatboycorvid@RayAnkrah0@reggie05__ The artist u dey talk of are far far better than wale , even me I listen to 2 pac today buh wale song pass eno dey sweet again . He can only move crowd here not outside buh Naija artist Dey move crowd everywhere . U guys make it look like wale is king in Africa and the world
@thatboycorvid@RayAnkrah0@reggie05__ One thing u need to understand is that wale song donβt move outside Ghana . His song fade away buh people still listen to bob marley . Wale isnβt an artists the world will jam to his song 30 years later his songs fades away fast