Na this kind guy go leave church wey pastors go vex. 🤣🤣
Dem go con say he’s too canal and is running after money.
But in truth, you can’t keep this kind of talent locked down for too long…. Just impossible.
Solid 🔥🔥
@ProsperUfo7253 That’s how artists sign stupid deals when Dey want to join a label when Dey realize how much Dey are making and losing they will start to cry