one 30bg dey follow me talk
werey say daddy oriade get 5 private jet na once shame catch me
The werey no even sabi wetin dey happen online since 2018, Facebook Ai don kill am I come ask am you don stream oriade e say wetin be oriade
I just waka commot no be me and you abeg 😒