@instablog9ja If na for Nepal or Kenya all those him businesses people for don go vandalize first for supporting this wicked government wey people Dey die everyday inside bush
Even this instablog sef no go get mind make this rubbish post cuz I don’t see any reason for this post.