Colos no be for small pikin if your brain no too strong well stay away from it, I stopped smoking that shit since 2020 I just dey thank God for my life now, 5 puff wey I puff I trek the whole community for street I wan run mad that day.
Today go make am three years now way I lose one of my nigga to Colorado(Rip my bro) ,back in 2022. All of us gather day lodge day smoke up (we weβre three) ,loud day ,Colos day ,542 day ,Elle day ground ,men wan just day on another planet . That particular market(colos) na new market ,na βcrippleβbe the name and my dealer sef let me know say no be chice because as of that time guyy I day smoke watin no good for Colos,e day hard to see the one way fit carry me trabaye and that cripple no disappoint. So we day setting day smoke up o ,each of us hold our 2rubbers of Elle ,half card of 542 each and their sticks of loud,then I con roll one jumbo size c.o . Me gan as I light up the Colos,the smell wicked ,first passing, all man go 1 puffs first so we go sabi the frequency and guyy we confirm amπ,but no shaking ! we still mount ,we day on two more then we pause ,everyman day do their thing. Na so them call me for compound say them day pump water for hostel and my tap day open,water don almost full my room . Omo i let my guys know say I gats reach house and I day come back ,and I specially warn them about that C.o because e go far gan ,and their head no too strong like that . Bro as I reach house ,I no know as I take reach bed after turning off my tap . As I day wake up for morning ,I day see text and calls from one of my guys there say the other chop 4 puffs straight because say them bet!??? 80k!!! and now he no day breathe again say e day panic . On G immediately I packed up some little clothes and left for Lagos asap ,thankfully the hotel cctv no day work ,so my face no show. My other guy had to sell his car ,with support from me and his family members before we died down that case and compensated my late guyβs family . Since then till date I neva see watin go make me smoke c.o againπ€.
@CruzDammy You mumu o
You think say I just start to dey smoke colos
Nothing concerne colos with water, even baba oloja C.O dey chop dem. NO BOSS when it comes to colosππ½