@funny_kante You’re the reason for Shank down fall and you never even sort that na Ronaldo u dey talk about, which striker dey Portugal wey better pass him? Una go just open mouth gbaa dey yan rubbish like goat
@Jobby_Yahaya07@Theoladeledada It does baba, most of these women knows they’ll be protected by the uk government no matter what they do, if the man retaliate he’ll be sent to jail if when it’s clearly shows that she hits him first huh so them dey always get power ones they get to obodo oyinbo
@potterstouchV@theNyx__ You must be a foolish person by typing this, girls should learn how to keep their hands to themselves you can’t tell people how to react when you hit them huh, men are humans too they feel pain when you hit them don’t just act like men are iron
@AirtelNigeria E no won better for una ni? Everytime una go Dey cut network as una like, like say na una papa dey do me data, I go run data una go seize network, una company won ruin down, efe shofo ni
@dara_ekwere@ChuksEricE Who did she accuse? Her stepfather, police said they want her ex to be their first priority, if she doesn’t confess police would’ve gone to arrest the ex for doing nothing and you’re capping rubbish, the way most of una dey defend rubbish ehn
@PeroTalks @instablog9ja My ancestors were the ones who died for my sins not a Jerusalem man, a fictional character that even the Jew doesn’t believe his story but you Africans took it upon yourself 😂 and besides my ancestors are far older than so called Jesus of yours
@PeroTalks @instablog9ja Una no dey gree wise once una don dey inside this religion of a thing 😂 one Jerusalem man who doesn’t know my furfather died for the sins wey I never commit at all, like ur so called God doesn’t see anyone from my region or color to send to me but na one Jerusalem man he sent