@naijaconfra Just imagine the ones wey don die wer dem end up with God ... fear God!!! The mad thin be sey dem no fit tell der followers as dem dey suffer !! Confra dey sweet una but last last wetin you suffer small until God touch you !!! Enjoy !!!
@BrightPeterson6@yabaleftonline All this protest na scam!! Money don touch der hands... On D Day of election dem all will turn against APC ... the truth can never hide ..
@comedy38819@CrownprinceCom2 The man suppose don see the Red flag of this woman before he marry her !!! Even after marriage he suppose don see am!!! Now the bomb don explode how he wan take survive am !!! Car don go!!! house go soon go !!! Werey dey complain wit camera !! Ma best advise ' eat your fuckup "
@abujastreets This guy song no sweet " even the one with 2baba .. na 2baba i feel pass .. no worries he go chill when he sse sey his record no sell out ..
@ultimate_kombo I no understand you think sey winning in preseason no matter!!! If a club no fit win common preseason game the league table go humble am !!