@MoLaje01@Onsogbu You can see how senseless and daft some of you are,na only Igbo people Dey do business or you think the ripple effect of Chinese coming into Nigeria will only affect business people, dear Lunatic,it will afffect everyone even 9-5 job workers
@Biafrawankers@femiogunleye9 You are not ashamed that your brothers be Agbero, donโt worry very soon them no go see food chop,them go start to Dey rub Una house by house
@Olatundekenzo@femiogunleye9 Ode your people no Dey do business,you think Chinese people coming into Nigeria will only affect businessmen????? How can you even know sef,when Tinubu have used your brains to borrow your future
@femiogunleye9 Your people are the ones crying about this useless government,na because say them no dey cry online because for Una tribe Una prefer to Dey prostrate for your leaders who are criminals or not doing well because Una no get the audacity and in turn call it respect?