@ifortune04@instablog9ja Lmao Una dey always muzz me sha
If na like that you wan do am, wizkid sef no get talents bc na both of dem get writers
Essence na hit, shey na only wizkid write am???
🚨🔵 OFFICIAL: Mykhailo Mudryk is clear to play again after doping accusations. Case settled.
Mudryk, expected to join Chelsea in Hong Kong for pre-season tour. He’s gonna be available immediately.