🚶♂️💸 Getting paid to walk?!
Yes, it’s real. Weward pays you for every step you take.
✔️ Walk
✔️ Earn
✔️ Redeem via PayPal or gift cards
You’re already walking… might as well get paid for it.
Download now 👉 https://t.co/UHqEgr4Mwp
Use my referral code: DeterminedWeasel2932
@Paul37931903@mumaijay@kenkenlewu It’s not mentality, it’s reality. You don’t view life from just one lense. Cos you don’t believe in it doesn’t mean it doesn’t happen. Be open minded.
@viral_backup Person wey no intelligent, how him take discover the loophole and understand wetin Dey sell and exploit am? But Una attach intelligence to English. Mtcheew!
@ssoyinka1@ProsperUfo7253 Guy na wetin I Dey talk since bro!
The guy can speak good English, but him don see wetin Dey sell. If na you, you go leave update wey Dey pay to one wey no Dey pay? Who Good English help
@the_levelup@_crazyblogger@JubrilZakariyau@DurkioWiz If you only you know the brain power and confidence it takes to maintain this fooling, you go know say no be everybody fit run. But you limit intelligence to speaking ability. The peller you think isn’t intelligent was able see an opportunity and exploit to create wealth. Haterz
@SvnnyJr@DurkioWiz@abazwhyllzz Not supporting the guy, but pellet can speak good English. But you don’t understand his Niche, Infact na people wey Dey consume him content nai be Olodo. Cos baba understand wetin he dey sell, the Olodos Dey patronize am, as long as it puts food on his table he will keep fooling.