@simonwizhard@thedebuthub Who Dey change topic werey, zero tours and ticket sales in like 4 years with about 4 projects in total
Shame on you and your fave π
@simonwizhard@thedebuthub Na so Una talk for last album and e still pack awards oo
Una too mumu
Most stream song wey no fit sell out any show lmao π€£ π€£
Una Dey pack 9ja stream una Dey happy πππ
@simonwizhard@thedebuthub You no go change topic ke π, over 4 Abi 5 years Una never do tour last too, Na so so cancel una Dey cancel
Guy make you and your idolo take una L
@simonwizhard@thedebuthub You mean stadium wey them divide into half ? Lmao π€£
Shame wear me wrapper πππ
Bro over 4 Abi 5 years una no see tour do and una don drop like 2 album and 2 EP . Shame on you and your oga π
@simonwizhard@thedebuthub Una wey be say Na like 5 years ago una do tour last too wan shade pesin lmao
After 5 years as your fav no fit sell ticket Na Abuja he Dey announce lol π