@MegaGreat2 It will help me start my business please, please let this luck reach me. I have literally been on twitter looking for games to play with 25/50naira that can give me least 10k.
I want to start a streetwear business please.
God Abeg.
@Ekitipikin@london_Akan@Ekitipikin Abeg press me least 100k make I start this my pending business😔.
(Blows powder🌬) (recites quaran📖) (speak on tongues😭). Ise, Amin, Amen😩.
@Ekitipikin If your own account balance dey weak then my own don die be that🥹😭. Life just get favorites , regardless I still believe sey my turn go reach soon but make my turn reach as my mama still dey alive🙌🏾.
@MegaGreat2@holardamolar God Abeg make I no dey absent on that day🥹🥹, life don tire me entirely but I no go give up because if I give up, who go give my mama the kind rich woman life I promise her🙌🏾?.
Dear Ghana and the other African countries prepared to drag us.
On behalf of every NIGERIAN, we freely give our slim girls to you, chew the remaining flesh they’ve left😭😭.
#AFCON2023