We should not believe that much in bad luck you know there are just these bad chapter which are part of our lives,
But then what the heck let's face them,
If something gets broken then fix it,
If a person stumble help him/her Stand up
The Only thing On My Mind How I go Take make This Money,
As we we no get am yesterday we go again this morning....
Steadily jotting sermon down @iampriesst
For your mai-mai
I be like who dey them dey tell hang on? Eyes on
All the kele wey baka be like gbura-gbura I tell ‘em nice one
After you yarn okoto, you go jam okoro
You sef know say e no good o korokoro
Na Sokoto as we been no gbolo
Lap in their unit, knack them wotowoto
@knowledge_AH I no send anybody papa wey dey yarn dust
I travel and see and I no be landlord
Anyhow e be brother try dey thank God
Life fit wan dey make you feel like say you jam rock
Them wan quanta for my matter, na so me I pam come
@iampriesst God will always be your source men are channels; cause most help we get in life most times are from the least expected channels. - legacy 🥷