Everybody dey throw normal banter, e go reach your turn, you go talk nonsense. Then you expect someone to play it cool.
You wey sabi ball, how many of your prediction don enter this World Cup?
African Countries at the 2026 FIFA World Cup So Far
Senegal ๐ธ๐ณ 1-3 France ๐ซ๐ท
Cape Verde ๐จ๐ป 0-0 Spain ๐ช๐ธ
South Africa ๐ฟ๐ฆ 0-2 Mexico
Morocco ๐ฒ๐ฆ 1-1 Brazil ๐ง๐ท
Cote d'Ivoire ๐จ๐ฎ 1-0 Ecuador ๐ช๐จ
Egypt ๐ช๐ฌ 1-1 Belgium ๐ง๐ช
Tunisia ๐น๐ณ 1-5 Sweden ๐ธ๐ช