I can help you deal with what ever challenges that you think is holding you back, be it mental or life challenges. you can call me your psycho therapist. ###Ava
@xenn1400@Teeniiola After holding your god tight Shey and things no go still happen give u Abi and you’ll also I’ve forever
The only dumb person I’m seeing here is you and ur fellow spiritualists
@kaylah_osas Una no go leave this serious comedians
Dem sure no say nothing go happen afterwards so them dey always get wetin to talk coverup
Nah to just wait hear the excuse wey god go give them this time around
@kaylah_osas Swrs bro just want to be chilling and receiving praise and worship both from heaven and earth, bro don’t want to work again since resting on the 7th day
@dammiedammie35 Any country wen government wan take put citizen inside slavery first thing dem go do nah to dey very strict on seizing weed from citizens.
@ChuksEricE Omor people just dumb for this world
I no no whether nah me carry myself come this country Abi how I take end up here
Wetin concern wetin person wear and ur job description?