@rich_thug1@UrglyGramm Lol you never jam some kind plugs
FYI fast gas don dey yankee and Southy bfor naija boys know say E dey exist or even high. Compare the rate of death from that shit for Southy or Yankee with naija own. Notin dey kill our youth currently pass fast gas and colos 🤷🏽♂️
@rarely_seeeeeen@UrglyGramm My bro ur plug fit legit but I l assure you 90% of Fast gas wey dem dey sell for naija na rebranded. Cos why I go need rebrand Nitrogen if na still same Nitrogen I wan put inside?🤷🏽♂️ If you come bliv say dem no dey rebrand am na there I rest my case 👌💯
@UrglyGramm Yes my bro, the real gas wey southy boys dey blow na Nitrogen gas but for Naija dem dey rebrand rubbish for all these people and dem go proudly Dey inhale the rubbish still dey post am😂😭