Naija eFootballer | Division 1 | PvP Grinder | No be everybody fit handle my gameplay | Lag? We move. Defeat? Rematch. | We go run am till we reach top.
Good morning fellas I finally secured the reward, all I can say now is in this events always try to make it to Ur precise point at the first ten matches cause wetin my eyes see after that first 10 matches my mouth no fit talk am
All of Una wey advice to play again make Una come see ooo, no be everything be motivation for this game wey I for kuku leave am till tomorrow now I dey regret my life
Omor this pacho good die, bro is more solid than Manuel akanji and Jordan Henderson is a darling although he fucked up some times but mennn he really tried in that midfield and lastly king dembele the mini cryff also helped me score wonderous goals with his dirty pase