@samadakin01 I no even get anything against am
Him guys dey talk as if Messi nah Hazard
Messi wey beat any version of Yamal
Them go dey talk nonsense
Thank goodness he no even win am sef
@starboylekzy1 You dey blame Wiz for something a lot of Artists have never done??
Is Shakira bigger than Beyonce and Rihanna cause she sings in a World Cup??
Una go just dey act stupid unnecessarily
@MyEmail56746338@favour_momodu@starboylekzy1@BigdevisVr Which truth??
Nah Inferiority complex dey cause all this
No be here we dey Davido do album rollout still go farm on top
Allow Wiz do his thing if you’re tired find another artist support
2026 World Cup update;
First goal conceded: 🇿🇦
Second goal conceded: 🇿🇦
First error leading to goal: 🇿🇦
First red card: 🇿🇦
Second red card: 🇿🇦
First L: 🇿🇦
First team to not score: 🇿🇦
Somebody shout Amadpiano👀😹