Make I end the debate for una
For example
You fit play 11 vs 11 (make 1 of the other team play low block)
Them no Dey play low block for 5 vs 5
Striker fit see himself for left back ๐๐๐
My dad skipped my graduation to watch this final in person. I was the only kid whose dad didnโt show up, but as I got older, I realized I probably wouldโve done the same.
Omo burst my head I never knew awuke was something negative, i genuinely just be hearing people say it, I just made a harmless tweet under Carterโs tweet yesternight. I thought itโs just a slangโฆ
Iโm genuinely sorry, Abeg make una no reason am go far o๐๐ฟ๐ฉท