@erigganewmoney@noticepeace12 Omo ๐ once person don make am, e go be like say everybody wey never reach there no get right to celebrate. Make person enjoy him small win in peace abeg. ๐๐
Season go start today abeg make everybody dey support him team from now ooo cos if season dan reach middle now una go dey run dey back out from una club ๐