Dis music wey adey do,
Promoters dey bill me before dem go help me,
Ano get kwacha,
Me naa ano get label,🥺 💔
Me naa blogger no dey push me sef,
Na only these few people wey dey my back they support me to reach de top,
How can I call these people my fans🥺
THEY ARE MY FAMILY!
@mrdrewofficial@GhDopeNation@GhDopeNation we want to experience artistical vawulence! U know.
Musical vawulence. It’s been a while since we heard from ShattaWale and Stonebwoy. Mr. Drew vs. DopeNation. This’ll be fun! Abeg u go interview aaaa.
Mention Mr. Drew ein name like 50 times erh, we’re waiting…
🎶When I step de place everybody come down to me, pullout de Hennessy🎶
Spice up your Friday with my newly released EP… (6AM IN WONDERLAND).
#friday#fridayvibes#fridayparty