@king_kardinal@effizzzyy Na Davido pull ham or him
Papa?
Abi no be the same men in power talk say make dem no put coin inside Davido wallet again say na scam?😂😂😂
Whatsapp don dey fvck up ooo😩
Imagine people I don’t even save their numbers are viewing my status on WhatsApp🤏🎐.
Who dem sell WhatsApp give abeg ?
#whatsapp#auausave#viral