@officialmoore7 abeg Boss pick me I take God beg you Baba ππ I don tag you like 10 times today. I won't give up. Abeg ππthe money will help me a lot
Omoh see as @officialmoore7 dey show everybody love with no stress crediting left and right like say na their client. Wtf you be God sent Baami. Abeg make e reach myside too Oga waπππ
@officialmoore7
You are truly an exceptional person whose intelligence, kindness,nd dedication shine through in evrything u do, nd d way u consistently inspire those around u with ur words, actions, and unwavering integrity is something dat deserves genuine admiration
@officialmoore7
Baba abeg pick me too even if na 5k I go appreciate a lot. I don tag you tire since last year but I believe today you go help see my tagπ inshallah