Home
Language
English
Türkçe
Bahasa Indonesia
About
Privacy Policy
Terms of Service
Pricing
Sign In
Download All
Share
oluwafemi philip
@Luc88776Lucy
God over everything
Joined March 2024
787
Following
28
Followers
321
Posts
oluwafemi philip
@Luc88776Lucy
about 2 hours ago
@GNFSULTAN
E come be like say na davido workers plenty for X.. if I open am na 30bg something I dey see Una plenty wey dey find giveaway o
oluwafemi philip
@Luc88776Lucy
about 2 hours ago
@Deejay_Sequence
Omo una plenty wey dey find 15m o 🤣😅.. crazy ! I sure say na one person get all these comments.. omo 🤣 Even you??
oluwafemi philip
@Luc88776Lucy
about 2 hours ago
@Amosbigdk
@abazwhyllzz
Na loan ?? 🤣🤣🤣 No wonder he no gree rest 🤣
oluwafemi philip
@Luc88776Lucy
about 2 hours ago
@accekid
Na you sabi
oluwafemi philip
@Luc88776Lucy
about 9 hours ago
@lifeofolaa
Why dem deduct una oga stream
oluwafemi philip
@Luc88776Lucy
about 10 hours ago
@theboyfromojo
Oga e dey farm Na farmer
oluwafemi philip
@Luc88776Lucy
about 12 hours ago
@presh2u
@erigganewmoney
Eru ni e
oluwafemi philip
@Luc88776Lucy
about 12 hours ago
@30bgsoldier8643
@erigganewmoney
Eru!!! No go find work, Dey find 15m
oluwafemi philip
@Luc88776Lucy
about 14 hours ago
@30bgsoldier8643
@erigganewmoney
Make Una rest…. Slaves !!!
oluwafemi philip
@Luc88776Lucy
about 14 hours ago
@presh2u
@erigganewmoney
He say make you like am?
oluwafemi philip
@Luc88776Lucy
about 23 hours ago
@abazwhyllzz
The kind work wey you go do for that 15m Wey you collect ehn… your pikin go follow do the work
oluwafemi philip
@Luc88776Lucy
about 23 hours ago
@Isrealjuju
Fake account.. oloriburuku
oluwafemi philip
@Luc88776Lucy
1 day ago
@Kelvin451145
@erigganewmoney
So you dey part of who deh lick him yanch Nothing for you… go find work do.. no 15m for you
oluwafemi philip
@Luc88776Lucy
1 day ago
@DavidoPolice
@SHAD7G_
Your father can’t even make that statement
oluwafemi philip
@Luc88776Lucy
1 day ago
@JkluOgrah
@DanielRegha
At your age ? You go senior Davido o
oluwafemi philip
@Luc88776Lucy
1 day ago
@abazwhyllzz
Why Una no Dey talk about the deducted streams ???! Whyy
oluwafemi philip
@Luc88776Lucy
1 day ago
@Odumodublvck_
@BlaqBonez
Abi na BlaqBonez sexualize OD.. 😅😅😅cos I no understand . What’s really going on ?
oluwafemi philip
@Luc88776Lucy
1 day ago
@AdebiyiTem80565
@Deejay_Sequence
@favour0950
You na new employee You just join the movement 😅
oluwafemi philip
@Luc88776Lucy
1 day ago
@Deejay_Sequence
E no fit pain am… cos he no come for am
Last Seen Users on Sotwe
Yağmurun Hayal Dünyası
Seen from
France
Yunus Sert
Seen from
Turkey
Çiftlere ÜÇÜNCÜ Olurum
Seen from
Turkey
𝗔𝗦𝗜𝗔𝗡 𝗔𝗩
Seen from
Thailand
hfhgkdk
Seen from
Germany
Eilt
Seen from
Turkey
bxnxxk
Seen from
Algeria
softekmama
Seen from
Singapore
𝔼𝕣𝕚𝕜 #𝟚𝟘 ☘︎
Seen from
Netherlands
ชอบดูคลิปหลุด เน็ตไอดอล ดารา นักร้อง
Seen from
Thailand
Trends for you
1
Mbappe
Under 10K tweets
2
Lindsay Clancy
Under 10K tweets
3
Betis
Under 10K tweets
4
Espi
Under 10K tweets
5
Isak
Under 10K tweets
6
Angela
Under 10K tweets
7
Massachusetts
Under 10K tweets
8
Reddington
Under 10K tweets
9
Mourinho
Under 10K tweets
10
Labor Day
Under 10K tweets
Most Popular Users
1
Elon Musk
@elonmusk
241.6M followers
2
Barack Obama
@barackobama
119M followers
3
Cristiano Ronaldo
@cristiano
114.1M followers
4
Donald J. Trump
@realdonaldtrump
111.8M followers
5
Narendra Modi
@narendramodi
107.2M followers
6
Rihanna
@rihanna
98.7M followers
7
NASA
@nasa
92.4M followers
8
Justin Bieber
@justinbieber
91.8M followers
9
KATY PERRY
@katyperry
89.8M followers
10
Taylor Swift
@taylorswift13
83.8M followers
11
Lady Gaga
@ladygaga
75.3M followers
12
Virat Kohli
@imvkohli
73.1M followers
13
Kim Kardashian
@kimkardashian
70.8M followers
14
YouTube
@youtube
68.8M followers
15
Neymar Jr
@neymarjr
66.1M followers
16
Bill Gates
@billgates
65M followers
17
Selena Gomez
@selenagomez
62.9M followers
18
The Ellen Show
@theellenshow
62.3M followers
19
CNN
@cnn
61.8M followers
20
X
@x
60.7M followers
Olivia
Online
✨
⭐
💫