@gmltony I have to give it to her,, she sabi grind,, as ochanya gofundme no stand,, she say she wan start payment platform of her own,, she Dey milk that platform wey she get realtime
@IamTerryg Egbon them go wake the person up, but will they send the person out of the church? Or pastor go say he no go preach if the person no ex, I donโt want burna canceled but he needs to learn how to be a better person, person no fit Dey drop banger back to back still Dey zuo steady