@mreazi@betPawa_Nigeria Lapo baby just dey see sege for this country
Nepo baby give him wife belle come dey ask lapo baby say make them use their last kobo stake ontop gender
@mreazi@betPawa_Nigeria If person use big money bet am now say na boy una go born and later now una born Pikin wey be boy instead of paying the person una go start to Dey wear the Pikin female clothes so that una go say him game cut
🚨 BREAKING: RB Leipzig turn down €100m proposal received from Liverpool for Yan Diomandé.
RB Leipzig want more than €100m as still try to keep him — understand €120m could be the way… for now, based on WC performances too.
Leipzig expect PSG and more clubs to join the race.
€90m plus €10m from Liverpool not enough, as @philipphinze24 reported.