@ubifranklin1 As you watch the video those it looks like rape make unna try dey calm because unna dey related to who it happens too the girl sabi reverse cowgirl make the parent talk true oo.. no virgin go do that first day of sex abeg
@mrmacaroni 2022 get urself some good charm and also Gun and get ur Gun license if them try anything funny with you shoot them, if you are asked why you shoot them want to kill you and steal ur money is ur reply and you protect yourself simple
@ojozacheus247 @mrmacaroni E be like you want Generation Curse on top your headโฆ Abeg I dey vex make I no download ur picture run you mad.. if there good ones why the good ones donโt do meeting with them and stop Dem..
@mrmacaroni Omo me Alao Muhammad will say he doesnโt see this also.. It seems dem dey send money give all this leader self after extorting people moneh cus dey donโt fucking care.. they will start forming nice from next year cus of election.. Get ur PVC