@iam_pterr More reason to apply education to anything you’re doing in life, Dem de set carry give una %
Why una no fit Google or use ChatGPT learn how to go about the setup act how to shoot and how to get paid.instead of wasting your time disgracing your family member and get paid peanuts
@yabaleftonline The load wey de my back I de satisfy
Make everybody carry their own too
Why should I be bothered
I’m happy for them but I no de even see myself in that ship but Universe as it way of making things happen sha it’s all love 🤍🤝
In 10 years time, I’ll be worth over €10,000,000,00 by God’s grace. I’m already working towards it and I will achieve it, in Jesus name 🙏🏼
Hon. Oluwaseun Adeleke