@Rainyzionn I can feel the frustration from the Guy on black, that House dey really cause see finish, outside eh, that Nigga no fit step up to am, na wetin dey vex am so.
@Clipsbaba21 No Criminal Mastermind on earth or in any series to ever be made can be as POWERFUL, DARING, FEARLESS & RUTHLESS as RAYMOND REDDINGTON
@officialmoore7 Everyday you dey post give aways Sir, which day e go follow reach me abeg? @officialmoore7 , e come be like say I no even dey follow U o