@Ruby0361 Omo dem don comot 3k+ for my wining o
Everybody help me. And the money wey dem because of it comot inside this particular winning still Dey there dem never credit me that one (4k+) and I win am Naa only Real Madrid dem void for inside and I as I wake this morning dem don sort—