One of my friend just remind me of when we get only one black jean trouser for skul then !! All we need to do to make it look fresh na just hot water and 20 naira dye
"Where una Dey buy jeans and slides as cheap as 20k?"
For x everybody Na millionaire until you meet them real life. That's why the leaders don't care about us
10 polo at 25k each= 250k
5 jean trouser at 20k each = 100k
2 slides palms at 20k each = 40k
1 crocs at 15k
5 face cap at 10k each = 50k
Everything making 455k. Abeg who wan see me finish make he see me finish.
IF YOU MAINTAIN THIS MOTION WITH YOUR CGPA TILL YOU GRADUATE I GO GET YOU BETTER GRADUATION PRESENT.
PRESENT WEY GO CARRY YOU FROM POINT A TO POINT B
REAL LIFE MOTION.