lol people no even know the meaning of bandit. Everybody just dey shout bandit don dey Lagos. Before nko. Where bandit no Dey for this world? Know the difference between bandit and insurgent. Get your PVC and stop the online caprisone
Happy Birthday to my beloved son, Fewa boy. You are a great blessing to our family, and I am ever thankful to God for your life and all the joy you bring. Love you Fewa boy AKA Mbappé 😃🎂 … F.Ote💲
Dem go tell una as e be Person go still come here Dey cap careless because of Elon money and you want make Nigeria better. It starts from everyone of you with useless mindsets. You wey Dey hate on person for no reason you think say you no follow for Nigeria problem? No unity
Face reality. Everybody Dey jaiye until one video burst online say dem behead person. Everybody go kon dey cry. Not knowing say na wetin Dey sup everyday. Social media is the greatest confusion for humanity.
If Una like make Michael Jackson wake up. Tweet about Nigeria do video. Nothing go happen. Na offline the real matters Dey. Una don too overrate social media.
I ENTER BELLA SIDE MAKE I CHOP RAM
BELLA SHMURDA : ALOBAM YOU NO CALL ME FOR YOUR SHOW LAST YEAR , I DEY VEX FOR YOU OO
ME : DAGBANA NO VEX 🙌🏿 I DON CALL U THIS YEAR 20TH DECEMBER
DAGBANA : CONFIRM ALOBAM I DEY 4 U
BERRI TIGA : OGBE YOU NO CALL ME LAST YEAR AND LAST TWO YEARS , NO BE SOOO
I LOVE MY CARTELLLLLL 😅 PURE LOVE