@Mazi_Chigbogu@ChuksEricE There's nothing you do in this world to please people in this life, if to say that someone begged for that 1k you guys would talk about it, but this is just a game that shows football love
@Derahobs Oh! Chim π
So you would put me for trouble bah? Women wey dey grow like wetin dey put fertilizer, you go see girl she go be like person wey dey like 25 not knowing she's 16. Broda man dey try ask age lol
@instablog9ja See wetin presido dey talk, no be say he go wipe them all, na say e no go release their men. If only people will believe tinubu is not really the president of Nigerian.... Someone we'll don't know is the one ruling this country
@anasuachara@Hybrid_Ola What are you guys cs saying here, that girlie over there is that wear a female dress, she should have dress that girl with any joggers