But make una wait oo, how person go gift me on sporty then after i used ham play come win π sporty bet go still deduct the gift meanwhile no be dem gift me oo
Or I'm mistaken something here
@SportyBet@SportyBetNG wuna to do oo π guy π£ββοΈ
@Thayre_andres thanks this na your game boss flex came home staking power in .. soon all the years of struggles will strike us like it's nothing thanks for all you do for the streets. I appreciate you sir πππ
@StatsbyJordan thanks senior man flx 2 came home 2 cut 8k odds Aje you dey try for the streets, God keep blessing you , one day dem go believe, you dey burst my head i swear πππ thanks boss man staking power in