@isthaths Even if na 20years time you boom ah go still dey play your game even tho ah never chop all this while
Na cut one finish my 7/7 fear months ago wey ah wan chop 640k
@Onsogbu Once you see them moving around bikes that has no number plate,that’s first thing to tell they’re bandit forget or ammunition this guys need serious mending I shake head for Una wey dey pity them say where gun do you think they’re always moving around with guns