Kojo dey NPP
Kofi Dey NDC
As NPP Dey power wey dem Dey mess up Kofi go vex then rant, wey Kojo go defend them even if itโs not making sense.
Fast forward NPP go opposition wey NDC come. NDC Dey job. If NDC no do something right too Kofi no go defend them. He go say it as it is. Now Kojo vex say anytime he want set agenda worry NDC kofi no Dey join.
Kojo thinks he is doing exactly what Kofi was doing in opposition. By the time NPP realise they banked on the wrong person na dem chop 56 years for opposition
When President Mahama was removing elevy and betting tax, stabilising the dollar and fuel no one came to KalyJay to say โOh when you told us he was better than the Previous governmentโ you were not lying but When one person under the government mess up then you want come drag me. When itโs going right you enjoy but when itโs going wrong ibi KalyJay in fault.
When I was commenting on issues they told me to wear a jersey and pick a side na Iโm a fake activist. I pick side too you vex. Wear your jersey , wey I wear am too u vex. Sia