βWhen we were younger, all of us wanted to be Wizkid so bad, but thereβs only one Star Boy. Thank you for the motivation Baba Nlaβ
β Ola Dips β€οΈ
Una fit call Olamide ghetto boy, but once person talk say Davido papa money and connections help his career, una go start shouting. ππ Davido na Ajebo from day one, abeg stop rewriting history.
The two Artistes Davido brought, he uses them for his own benefits; Peruzzi write songs for him while Mayorkun gives out his songs, this is who theyβre comparing with Olamide who writes and gives out songs to his own Artistes? Baddo even write songs for Davido π
I no fit believe sey na this same Seyi Vibez nin him fans Dey disrespect olamide.
Omoh street no get memory true true.
If no be olamide where Seyi worn see big arena like this perform for his career.
Guy davido Dey call on trump make he come supervise osun state election ππππππππππππππππππππππππππππππππππππππππ