Person go buy car
Naija people go dey shout “nah loan car”
If e easy why you sef no put body ? 🌚
Even people wey dey abroad, 50-70% of dey no dey drop full payment
Look around you and notice all the things you once prayed for. Some of your prayers have been answered, and many more blessings are on the way.
Have faith in your manifestations.
no love money pass yourself, because if you do, you go see the need to lose yourself for money, but if you love yourself pass money, you no go ever see the need to lose money for yourself.