@General60141350@Zarashidori@instablog9ja For your mind now, you just feel like say you don write something abi? Dem go lock person up for standing up and talking. Just imagine stupid talkβ¦ βwhether he is called by God or notββ¦ which kind talk be this. How old una dey abeg? π
@penclone_@Zarashidori@instablog9ja lol π π guy stop naβ¦ you dey dig pit for yourself the more you write. Cos these things wey you dey write, you no dey think am at all at all. God be papa to certain people na abi, no be for everybody abi? Just imagine wetin person carry for 9 months dey talk. π
@penclone_@Zarashidori@instablog9ja Oh mehn you don stupid pass your papa π just imagine small pikin talk π so why you feel say the young man wey wan pass message give am no be special one? Your mumu na carry come π