Nigerian men say I no real cause I say I want babe wey go dey do for me as I dey for am😂😂
Una never marry but you don retire her papa and brother’s role👏
The quotes on this from my people is another proof that they know what they’re doing when it comes to money and the economy.
Everybody come suddenly realise say minimum wage na 77k & self con no bad but if man vex say person fry 5 eggs for him house at once, na devil 😂
Brokeshaming don finally hit home, “people” don finally remember minimum wage, that restaurant date wey you insist say you must go for first date, how much you think say dem Dey spend for there?😂😂😂✌️✌️
Foolish popo enter inside my hostel because we forget lock gate. My brother run do like say he Dey pray. I hide for bathroom I could clearly hear them saying "Alfa leleyi, e ja ka ma lo" 😭
.@fireboydml all I can say is I’m a proud fan, I’m always happy I know I didn’t make the wrong choice when I selected my fave‼️🫡
I’ll forever be a fan no matter what, God keep you for me abeg🙏
ZUKO! By @fireboydml out now
Produced “C’est la vie” and “Light of dawn”
Mixed and mastered “C’est la vie”, “Light of dawn” and “Onazo”
Congrats to the team and everyone involved ♨️♨️♨️