IF you're OLA from LAGOS IKD, your babe is not sick oooo she won go do valentine for TUNDE house in IBADAN. She talk am inside korope wey I enter this morning
Justice for OLA
Abeg shey place no Dey wey dem go give guys(me to be precise) too room nii and woman go Dey come nack๐ us and give us money nii ?๐
My charges no cost oo..