@Sodman07@parker4d0@AlbumTalksHQ No be Mosorire meje meje๐?
Bruh you no hear Asake songs reach me
I can bet it with anything you no fit go with me word for words with lyrics on all his albums.
SWAGUU IS BETTER THAN MONEY.
UNA JUST DULL๐๐
@parker4d0@AlbumTalksHQ Wetin he sing for asambe abeg.
Una wey be him fans sef no sabi Una fav hit na only Forgiveness and Amin be the only hit wey Dey on top that trash album all the rest na rubbish.
Asake sef go choose SWAGUU๐