I INTENTIONALLY RAP LIKE THAT TO EDUCATE PEOPLE
ANYONE WHO KNOWS ME KNOWS I DO NOT PLAY WITH MY HISTORY & FOOTBALL
ALL YOU NEED TO DO NOW IS TO GOOGLE TORA BORA
SO THAT YOU CAN GAIN KNOWLEDGE.
I LOVE SCHOOLING NIGGAS,NO DISRESPECT. ๐๐ฟโค๏ธ
"The banana peels were for me, so them go say I slip/sleep
As per say them slumber, make them check am
Me, I been dey moonwalk on the P"
"Under the table, that is where they dwell
Nothing go comot from their wishing well
I turn the music industry into Tora Bora
I stood on higher ground
E dey show for the chart about that, Abbottabad"
"Omo, she came up with a silly wish
"OD, can you fuck me 'til eternity?"
Based on the man wey I be, I go carry am go purgatory"
"Fiola rain been fall, London feel am heavily
Kalacious na heavy flood, the hammer wey pam them go think say na Thor get am
Weather man dey come pray for NEPA
Harmattan go suit their agenda"
i done give u 4. give mewatin better am for ACL or Modo verse for IF YOU LIKE GYM.