@instablog9ja Na this old witch ni band starches drinks way Dey give person money no go stop the other contrabands waiting common man Dey use hold body waiting you gain nonsense
@instablog9ja Come make we Dey honest na big Yansh ๐ I Dey see no be the skills I no know who Dey see her skills, who talk say e Dey genuinely see her skill and the person na guy na like e Dey lie na Yansh e Dey see๐๐
@NigeriaStories Which kind of entitlement is this you loss your own child because of a car pikin way you carry for 9 months may GOD have mercy on this generation because I no just understand why a woman go prefer car to pikin ๐ข๐ข when people Dey pray to get pikin you loss am๐ข๐ข
@instablog9ja Some people just Dey miss luck dem go say na village people what if the guy continue be his old claim self e for gain am but e true colors come out as small power Dey him hand funny๐ when person no get anything dem go Dey loyal but when money enter e true colors shows