@davido OBO me I luv u with my life🥹u wan finally com Edo buh tell me where I wan see mny to buy d least ticket of 2m I sure say I go see opp for dis life to see my davido again,I b student oo 😭nd I put dis matter for my prayer request for hallelujah challenge say I most see my obo 😭
Happy birthday to my baby my peace, my home ❤️❤️❤️ You changed everything for me. The love, the calm, the way you hold me down through it all… na you be my real strength. God really took His time with you.
Thank you for being an amazing wife, an incredible mother, and the one person that truly gets me. I go choose you over and over again.
Here’s to life, more blessings, more everything good because you deserve it all and more. Finish work for me!!! ❤️❤️❤️
@nana_ayeesh@MrT_DOT D one wey e Dey do offline
Na davido own una Dey see
Rest Abeg
Tell ur fav make e go pay for he mama age mate head wey e put for house
Wizkid na pikin Dey worry am
One year. Countless cities. Millions of memories.
We end it in Zambia and Guinea. The last two shows of the 5ive Alive Tour. Thank you for every single moment. 🖤🇿🇲🇬🇳 #5iveAliveTour